album cover
Chakam
137
Hip-Hop/Rap
Chakam è stato pubblicato il 23 maggio 2025 da YAGAA come parte dell'album Chakam - Single
album cover
Data di uscita23 maggio 2025
EtichettaYAGAA
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM100

Testi

Chakam
Chakam
Chakam
Chakam
Coming from the street no guarantee u tough
Nwaeze
Rampapa dog another man
Jugding from the place I come I be taliban
Nwaeze
We unruly Rasta we no send protocol
Nwaeze.
U know say life Issa hussle life full of struggle
If dem tell u say e easy man na set up
Never give up Dey ring 4 my head like a jingle
fearless lion no fit chop grass 4 a jungle
Issa sin city country don spoil
How can I unsee all the things wey i don see
How can I hustle all the night make e no pay
Royal rumble loyalist maga don pay
Issa sin city country don spoil
How can I unsee all the things wey i don see
How can I hustle all the night make e no pay
Royal rumble loyalist maga don pay
unbelievers what a pity
I be bad boy original I no pity
Hussle Lori ti ti anything wey I get Dey double am
Cus any chance wey I get I Dey level up
Mr bombastic Me fantastic
Leg work like jago mr high fashion
They can’t what I’m up to
Everyday I Dey fagbo
Indica sativa breakfast I Dey fagbo
Issa sin city country don spoil
How can I unsee all the things wey i don see
How can I hustle all the night make e no pay
Royal rumble loyalist maga don pay
Issa sin city country don spoil
How can I unsee all the things wey i don see
How can I hustle all the night make e no pay
Royal rumble loyalist maga don pay
Written by: CHIMDINDU SUCCESS EHIRIM
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...