album cover
Thanks
album cover
Thanks è stato pubblicato il 4 dicembre 2020 da 60:22 Music come parte dell'album Bada - EP
4 dicembre 2020
Etichetta60:22 Music
LinguaEnglish
BPM106
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Hey!
E E na na na na na o
E E E hannnnnn
Many many things wey I don do wey make me Dey shope o.
Many many people wey die this year me I go shope o.
If I no thank papa God wetin I go do ehh!
I go don peme!
I go don peme!!
I go don peme!!!!
So I say!!!!!!
Me I go thank papa
Na him Dey there for me
Me I go thank papa
Na him Dey stand for me
Cuz if you no Dey who go Dey for me?
I go don die I go die noni
Motor e go jam mi ni
I no go see no go see mommy han
Me I go thank papa
Na him Dey there for me
Me I go thank papa
Na him Dey stand for me
Cuz if you no Dey who go Dey for me?
I go don die I go die noni
Motor e go jam mi ni
I no go see no go see mommy han
Ponmi le
Baba ponmi le
Kinlowo laye
Ki gbogbo won momi ye
Omo Keep am on the lowkey
Omo
Omomo me am not joking
Fine gele won
Gele won
They say if I do something them go talkele won
Kele won
Oro won lofe so
Hey hey hmmmmmmm
Them no one leave me ha
Them Dey hate on me
Wetin I do you jowo
Ponkele won
Kele won
Make plenty money just Dey ponkele mi
Kele mi
Me I go thank papa
Na him Dey there for me
Me I go thank papa
Na him Dey stand for me
Cuz if you no Dey who go Dey for me?
I go don die I go die noni
Motor e go jam mi ni
I no go see no go see mommy han
Me I go thank papa
Na him Dey there for me
Me I go thank papa
Na him Dey stand for me
Cuz if you no Dey who go Dey for me?
I go don die I go die noni
Motor e go jam mi ni
I no go see no go see mommy han
Ehhhhh
Its your boy Yungskid o ahyiiiiii
Ti ri ti yateya koleyomi
Ena eh Omo Omo
Tipidi Tipidi Tipidi
Jo jo jowo
Written by: Festus Bada Omotola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...