album cover
Different Way
Afro-Beat
Different Way è stato pubblicato il 24 maggio 2025 da 8857330 Records DK come parte dell'album Discovery
album cover
Data di uscita24 maggio 2025
Etichetta8857330 Records DK
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM61

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Kumi Bora
Kumi Bora
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Kumi Bora
Kumi Bora
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kumi Bora
Kumi Bora
Producer

Testi

Oooh oooo oooh oooo
Oooh oooo oooh oooo
Dem say make you follow your heart
But my heart no sabi road
I don chop too many Ls
Trying to walk that line
Sham Comfort sweet
But e dey kill that climb
So I learned how to grind
Just to own my time
I bin dey wait like every other man
Now I dey waka with the rare ones
I choose the silence
Just to say away from violence
I bin dey make the wrong decision
Every time
So now I always choose the opposite choice
Every time
I dey collect pressure wey dey build diamond
Because
The easy way dey gather plenty demons
When you realize say NEPA no go give light
Na then you know say broke no dey feel right
Everybody dey go the wide road
No no no
Me I just dey go the side road
Yeh yeh yeh
Fear hold my chest
But my legs move anyway
Sham comfort na cage
I dey always break away
Wetin dem dey run from
Na wetin I dey use run town
Ooh I move in a different way
Ooh can't be like them no way
God don bless everybody
Na your choice to use am
Anytime I jam wall
I go ask myself right
One percent go run or dem go fight
Plenty people dey dodge fire
Me I drive dodge inside slow
Success no be luck na choice
Being a man is a matter of choice
I no dey flex for the Gram I build in peace
Seen many hustler fall to the ground
As enemies dey plant for the feast
Paradise dey above ground
But you need go inside ground to get there
I no dey starve the truth because I truly wanna eat
Everybody dey go the wide road
No no no
Me I just dey go the side road
Yeh yeh yeh
Fear hold my chest
But my legs move anyway
Sham comfort na cage
I dey always break away
Wetin dem dey run from
Na wetin I dey use run town
Ooh I move in a different way
Ooh can't be like them no way
If I dey feel too safe
I dey check myself
Might be rolling back
Might need that help
If fear too hold me I make am realize
Pikin wey say him mama no go sleep
Him too no go sleep
The cave wey you dey fear enter
Na there your treasure dey hide
99 walk one road
But I take the one unknown
My map no crowd just soul
Na so the real ones grow
No fear
Written by: Kumi Bora
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...