album cover
Hope
album cover
Hope è stato pubblicato il 4 giugno 2025 da Independent come parte dell'album Hope - Single
Released4 giugno 2025
EtichettaIndependent
LinguaEnglish
BPM193
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Sobliss
Otwenty big producer
Life e no easy for portharcourt
From amadi to iwofe ya'll
Girls dey line up
For the hustle wey choke for street!
Life e no easy for portharcourt
Vicoka self run the marathon
I put my heart in this game
I pray my dream
Bring trophies and more
What if I no get god
What we I no get money
What if we no get peace
I no get hope to chase my dreams
What if my family left me
What if I no get money
What if I no get peace
I no get hope to chase my dreams
Watin for happen
To this portharcourt girl
What is the hope
Of a portharcourt
What is in life
For a portharcourt girl
Watin for happen
To this portharcourt girl
Watin for happen
To this portharcourt girl
What is the hope
Of a portharcourt
What is in life
For a portharcourt girl
Watin for happen
To this portharcourt girl
The hustle choke before I wake up
Dem don tap me
Dem girls them fine
Without the makeup
Dey want lap dem
Mama dey guide make I no join cult
Portharcourt life
I just dey find my own
Portharcourt life
What if I no get god
What we I no get money
What if we no get peace
I no get hope to chase my dreams
What if my family left me
What if I no get money
What if I no get peace
I no get hope to chase my dreams
Watin for happen
To this portharcourt girl
What is the hope of a portharcourt
What is in life for a portharcourt girl
Watin for happen
To this portharcourt girl
Watin for happen
To this portharcourt girl
What is the hope of a portharcourt
What is in life for a portharcourt girl
Watin for happen
To this portharcourt girl
Written by: Igweh Emmanuel Joshua, Sonia Alexa Anayo, Oto Afangideh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...