album cover
Laho
album cover
Laho è stato pubblicato il 27 maggio 2025 da 7464167 Records DK come parte dell'album Laho - Single
27 maggio 2025
Etichetta7464167 Records DK
LinguaEnglish
BPM146
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Pyppachase
Days wey I no get make God dey help me
Days wey I con get make God no leave me
Days wey I no get make God dey help me
Days wey I con get make God no leave me
All the charms wey I get make dem no dey useless
Make God no leave me
Na only me dey **** where you dey
I've been waiting for you since yesterday
Paste the aza now o Paste the aza Laho
As omo ope wey just hustle from the scratch
No believe all these **** them fit carry double chance
As na face to face I chase my goals I'm good to go
Who give them assurance to sing song like Davido
Paste the aza Laho
Show me format Laho
Sign me Label now
No dey tell me Laho
Paste the aza Laho
Show me format Laho
Sign me Label now
No dey tell me Laho
Rest in peace to Dablixx oh you know he got this
Rest in peace to Mohbad even tho he left quick
Won de mo pe mo bad kilode won wa eyin mi
No be Odumodu Blvck she think I'm Psycho YP
Now she say the Block is Hot o, I still dey watch o
Even though my time is up o, I still dey come o
No be lie na God dey run am Brother help the Boy o
If at all, at all at all no bad God help them boys o
I go win e-Grammy, I go wim e-Grammy, I go win e-Grammy, I go win e-Grammy
Girls go shake their booty, Girls go shake their booty, Girls go shake their booty, I go win e-Grammy (Grammy, Grammy)
Days wey I no get make God dey help me
Days wey I con get make God no leave me
Days wey I no get make God dey help me
Days wey I con get make God no leave me
All the charms wey I get make dem no dey useless
Make God no leave me
Na only me dey **** where you dey
I go win e-Grammy
Paste the Aza, Laho
Paste the Aza, Laho
Written by: Olamide Afuwape
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...