album cover
E Chowque
album cover
E Chowque è stato pubblicato il 4 luglio 2025 da Lamb Culture Collective come parte dell'album E Chowque - Single
4 luglio 2025
EtichettaLamb Culture Collective
LinguaEnglish
BPM87
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

No matter how them break my heart
Like biscuit o
I still got some loving in my bucket to give o
Because e chowque yes e chowque
The loving I get e chowque
Na small thing remain dem go call me
Mumu for love
I've seen so many shege for love hand
And I know say love fit give you joy or destroy you
If I tell you wetin Felicia use my eyes see
Because say I love am
Even devil go sit down to learn some tricks
But I ain't never giving up I no go stop
Because I see true love before
I know it's real
I no go stop until life is done
Dem talk say na Mumu Dey love
In this case I be Mumu
No matter how dem break my heart
Like biscuit o
I still got some loving in my heart to give o
Because e chowque yes e chowque
The loving I get e chowque
Na small thing remain
dem go call me Mumu for love
Mumu Mumu
E chowque
Mumu
Mumu Mumu
E chowque
Mumu
Written by: Victor IIiya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...