album cover
Concussion
25.629
Afrobeats
Concussion è stato pubblicato il 7 luglio 2023 da Savage Space come parte dell'album That Uzere Boy
album cover
Data di uscita7 luglio 2023
EtichettaSavage Space
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM111

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Savage
Savage
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ernest Ogaga Itiveh
Ernest Ogaga Itiveh
Composer
Godson Essi
Godson Essi
Songwriter
Nwamu Francis Chukwududem
Nwamu Francis Chukwududem
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ernest Ogaga Itiveh
Ernest Ogaga Itiveh
Producer

Testi

[Intro]
Ogidi gan gan gan
[PreChorus]
Hmmm
Looku looku
I see the ukwu
Amakachukwu
Ogidi gan gan gan
Biggy ukwu
Wetin you do to?
Ifeanyịchukwu
E no fit talk, talk, talk
[Chorus]
E be like magic, she use medicine
Cos, omoh the thing too soft
I'm liking this our chemistry, ehn
You gimme concussion (Uh-uh-uh)
You gimme concussion (Uh-uh-uh)
You gimme concussion (Uh-uh-uh)
[Verse 1]
Sarewa, come for me
I’m feeling your body
E dey woundjure me
I no be small pikin
I’m liking what I see
E dey woundjure me
How much to pay for attention?
My salary and my pension fee
If you see what I see
You want to woundjure me
[PreChorus]
Looku looku
I see the ukwu
Amakachukwu
Ogidi gan gan gan
Biggy ukwu
Wetin you do to?
Ifeanyịchukwu
E no fit talk, talk, talk
[Chorus]
E be like magic, she use medicine
Cos, omoh the thing too soft
I'm liking this our chemistry, ehn
You gimme concussion (Uh-uh-uh)
You gimme concussion (Uh-uh-uh)
You gimme concussion (Uh-uh-uh)
[Outro]
Sarewa, come for me
I'm feeling your body
E dey woundjure me
I no be small pikin
I'm liking what I see
E dey woundjure me
You gimme concussion (Uh-uh-uh)
You gimme concussion (Uh-uh-uh)
Written by: Ernest Ogaga Itiveh, Godson Essi, Nwamu Francis Chukwududem
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...