album cover
Omalicha
album cover
00:15
00:25
00:55
01:10
01:15
02:05
00:00
02:24
Ultimi 7 giorni
Omalicha è stata scoperta più frequentemente a circa 25 secondi dall'inizio la canzone durante la settimana passata

Video musicale

Video musicale

Testi

[Intro]
Ma ṣe jẹ ko dabi
Ma ṣe jẹ ko dabi Folashade, 'Ashade
[Chorus]
Omalicha l'Aliyah
Ọmọ fine o tun jọ mama ẹ
The way she been carry body fit to make me forget
Some kain things
Body of a goddess
That thing wey she do me before me no fit recollect
That thing wey she do me in my feelings gat me thinking
Gat me reminiscing with the way I been dey reason
However you do me, orente nothing go do me
'Gelina Jolie
Jọ rọra 'lomi
[Verse 1]
Folashade think she bad
But Halima and Fatima
Wetin money no fit buy
Sunmọ mi jẹ a reconcile
Your reticence is evidence
'Cause I fuck with your existence
And I fuck with your vibe
And I fuck with your vibe
[Chorus]
Omalicha l'Aliyah
Ọmọ fine o tun jọ mama ẹ
The way she been carry body fit to make me forget
Some kain things
Body of a goddess
That thing wey she do me before me no fit recollect
That thing wey she do me in my feelings gat me thinking
Gat me reminiscing with the way I been dey reason
However you do me orente nothing go do me
'Gelina Jolie
Jọ rọra lo mi
[Verse 2]
When we dey Bamako for Mali
Baby ma koba mi
This your body badder
Bigger than a v8 engine
Bamako for Mali
Baby ma koba mi
This your body badder
Bigger than a v8 engine
[Chorus]
Omalicha l'Aliyah
Ọmọ fine o tun jọ mama ẹ
The way she been carry body fit to make me forget
Some kain things
Body of a goddess
That thing wey she do me before me no fi recollect
That thing wey she do me in my feelings gat me thinking
Gat me reminiscing with the way I been dey reason
However you do me orente nothing go do me
'Gelina Jolie
Jọ rọra lo mi
Written by: Bandipo Olayemi David, Obi Chidalu Godswill, Obi Chikelu Godsman
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...