album cover
Hustle
album cover
Hustle è stato pubblicato il 23 settembre 2020 da Default come parte dell'album Hustle - Single
23 settembre 2020
EtichettaDefault
LinguaEnglish
BPM
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Roll it, yeah man
C Flex pon dis, yeah man
Roll it
Everyday for the thief, one day for the owner man, ehya
Dem rushi call police, e no mean say dem go win the matter, man
Egungun dey your dey, no dey struggle with okada man, ehya
You no be devil pikin, I know, but walahi, you dey fire man, ehya
See
Story story, make I tell you story o
All in all, to Oluwa be the glory o
Softly softly, you go make the money
Until you die, your mata e never finish, see
Story story, make I tell you story o
All in all, to Oluwa be the glory o
Softly softly, you go make the money
Until you die, your mata e never finish, eh
Make we hustle o
my brother make we hustle o
We fit to make am o, ehya
as long as we believe o, oooh
so make we hustle o
my brother make we hustle o, ehya
We fit to make am o
as long as we believe o, ooooh
If you no dey take, no dey take time
Life go dey fo, go dey f*ck you o
And if you too dey waste, too dey waste time
Life e go pass, e go pass you by
And if you no dey take, no dey take time
Life e go fo, e go f*ck you o
And if you too dey waste, too dey waste time
E go red for you, e go red for you
Story story, make I tell you story o
All in all, to Oluwa be the glory o
Softly softly, you go make the money
Until you die, your mata e never finish, see
Story story, make I tell you story o
All in all, to Oluwa be the glory o
Softly softly, you go make the money
Until you die, your mata e never finish, eh
Make we hustle o,
my brother make we hustle o
We fit to make am o, ehya
as long as we believe o, oooh
so make we hustle o,
my brother make we hustle o, ehya
We fit to make am o,
as long as we believe o, ooooh
Written by: Chukwudum Umeevuruo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...