album cover
Over
694
Afro-Beat
Over è stato pubblicato il 25 luglio 2025 da Vikky B come parte dell'album Over - Single
album cover
Data di uscita25 luglio 2025
EtichettaVikky B
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM103

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Vikky B
Vikky B
Performer
COMPOSITION & LYRICS
b.y ogbaproducer
b.y ogbaproducer
Songwriter
Blessing Victoria Bolade
Blessing Victoria Bolade
Songwriter

Testi

[Verse 1]
Ṣe you wanna be my only lover?
Why you con dey change am for thier side?
Sunmọ mi Aabi make I come over?
Ṣe you wan dey form now for my side
Talk to me, talk to me
Ṣe you get kele wey dey threaten you?
You say you go fight for me, fight for me
See, I no dey feel this your energy
[Chorus]
This is over
Ṣe you want to be my lover?
Or maybe this is over
Ṣe you want to be mine?
Want to be mine
[Chorus]
This is over
Ṣe you want to be my lover?
Maybe this is over
Ṣe you want to be mine?
Want to be mine
[Verse 2]
I just dey apologize for wetin I no do yea
Tell me what to do, yea yea
You just dey mesmerize
And you dey f**k up
Ọgbẹni jọwọ fi mi lẹ
Sọrọ o baby
Have been waiting daily
Wetin you do dey pain me
Say you go fẹ mi
But still dey fail me, yea
[Verse 3]
Say you wanna be my only lover
Why you con dey change am for their side?
Sunmọ mi abi make I come over?
Ṣe you wan dey form now for my side
Talk to me talk to me
Ṣe you get kele wey dey threaten you?
You say you go fight for me fight for me
See I no dey feel this your energy
[Chorus]
This is over
Ṣe you want to be my lover?
Maybe this is over
Ṣe you want to be mine?
Want to be mine
[Outro]
This is over
Ṣe you want to be my lover
Maybe this is over
Jẹ ki n ma sunmọ 'bi
Ṣe you want to be mine?
Want to be mine
Written by: Blessing Victoria Bolade, b.y ogbaproducer
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...