album cover
Mama
album cover
Mama è stato pubblicato il 8 luglio 2025 da 2808817 Records DK come parte dell'album Mama - Single
Released8 luglio 2025
Etichetta2808817 Records DK
LinguaEnglish
BPM96
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

oh Mama
This one na prayer wey dey come from my soul
Oluwa, hear my cry today
Mama dey pray for me, every single night
Even when she no dey see light
She go kneel, she go call Your name
Jehovah Jireh, make You end her pain
She don cry, she don fast
Still dey love me till the last
Na her love dey build me up
So Lord, I dey beg You — lift her up
Cover her, oh my God (eh eh)
Wetin she sow, make she reap in joy (eh eh)
No weapon fit touch her life (no way)
Angels go guide her steps each night
Cover her, Oluwa mi
Na my mama, she pray for me
Give her peace, give her smile
Make she dey live for a long, long while
She carry load wey heavy pass
But she never talk, she just dey last
She go dance even when she dey broke
Still dey bless me with prayer like joke
Na her faith dey move my feet
Even devil no fit compete
So Father, bless her everyday
Make her shine like morning ray
Baba fi agbara bo iya mi o (Lord, cover my mother with Your power)
Ko ni ro, ko ni foya (She won't fear, she won't fall)
Orun a si gbo adura mi (Heaven will hear my prayer)
Omo re n ke pe e ba mi gbe o (Her child is calling, carry her with me)
Cover her, oh my God (oh my God!)
Wetin she sow, make she reap in joy
No weapon fit touch her life
Angels go guide her steps each night
Cover her, Oluwa mi (Jehovah!)
Na my mama, she pray for me
Give her peace, give her smile
Make she dey live for a long, long while
Written by: Okundia osarobo fred
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...