album cover
Romeo
album cover
Romeo è stato pubblicato il 20 giugno 2025 da Blawx Entertainment come parte dell'album Romeo - Single
20 giugno 2025
EtichettaBlawx Entertainment
LinguaEnglish
BPM101
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Ooh yeah yeah
GEEYO
Sometimes I dey jonze
Many times I dey stand on my toes
Just to make sure my baby alright o
Alright o
For this love thing you know me I no be pro
Forget all my para para and all of my gara gara
Can I be your Romy while you be my Julie
'Cause baby when I look at you I see family
Family wey get harmony
Fine mommy and a fine daddy
Yeah fine babies oh no
Anytime I look at you I see family
Family wey get harmony
Fine mommy and a fine daddy
Yeah fine babies oh no
My baby, asanwa
Na you be the finest creature
Na you wey dey calm my tension oh why oh why
My baby, asanwa
Na you be the finest creature
Na you wey dey calm my tension oh why
No be like I dey quicky compare
All these other girls dem no reachy my girl oh
And they want to impress
But you know say me I really don't care
Baby this your love e be one kind
One kind oh one kind
Type you no fit see for online
Online oh online
'Cause baby when I look at you I see family
Family wey get harmony
Fine mommy and a fine daddy
Yeah fine babies oh no
Anytime I look at you I see family
Family wey get harmony
Fine mommy and a fine daddy
Yeah fine babies oh no
My baby, asanwa
Na you be the finest creature
Na you wey dey calm my tension oh why oh why
My baby, asanwa
Na you be the finest creature
Na you wey dey calm my tension oh why
Written by: Gospel Ogboji, Israel Ogba
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...