album cover
Onaba 'enter'
1274
Dance
Onaba 'enter' è stato pubblicato il 22 luglio 2025 da Mr. Real come parte dell'album Onaba 'enter' - Single
album cover
Data di uscita22 luglio 2025
EtichettaMr. Real
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM111

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Mr. Real
Mr. Real
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Okafor Uchenna Victor
Okafor Uchenna Victor
Composer
charles maduemezia
charles maduemezia
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Boombeatz
Boombeatz
Producer

Testi

As I dey follow you dey talk
Who you dey follow dey yarn
NA WHO BE THAT !!!!
MR REAL MR REAL
GBESS
onaba onaba onaba x4
Onaba onaba onaba !!!!
E dey enter x3
E dey WHAT
E dey enterrrrr
E dey enter x4
She Dey get am x3
She Dey WHAT ???
She get dey get am clear !!!!
New taker don collect old taker babe
Everywhere don burst
Every where don burst
Since after 8 na im men don mount for this new taker gate
WHY !!!
Picker picker picker
Picker picker wey my btc !!!!
Because you knw say naa illegal
Na im make you call me CID
Oya call your your IG
Call your POLICE
Call OPC
EFCC
Call APC
And PDP
Olopa ma ko everybody !!!
Oya call your WIZZY
OBO
Call BURNA e no fit run am
Call lawyer go to court
VDM sef e no fit stop am
WHY !!!
onaba onaba onaba x5
Onaba onaba onaba x5
E dey enter x3
E dey WHAT
E dey enterrrrr
E dey enter x4
She Dey get am x3
She Dey WHAT ???
She get dey get am clear !!!!
Written by: Okafor Uchenna Victor, charles maduemezia
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...