album cover
Pressure
album cover
Pressure è stato pubblicato il 5 settembre 2025 da Salle Under Exclusive License to UnitedMasters LLC come parte dell'album Only Sad People Smile
5 settembre 2025
EtichettaSalle Under Exclusive License to UnitedMasters LLC
LinguaEnglish
BPM100
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

[Verse 1]
The life I want live is calling
And I’m reaching for it
I don hit the floor like nothing
Body don weak like engine
And I’m fasting daily
I go see this thing I’m chasing
In my mind, I try make I for see my grind
[PreChorus]
I've been lurking, no reason am
Bloody something, wetin dey this life
Finding mercy, I go like to shine
They come in disguise
[Chorus]
Pressure after pressure pressure (Have to give my all, smiling in pain)
Pray make my work no be in vain
Pressure give am pressure pressure (If I loose myself wetin again?)
[Verse 2]
I don’t wanna give into this phase
Maybe I go run a little late
Wishing I can live another day
Never ever loose my way
Cuz I'm getting fond of life that I'm not even sure of
For body wey go spoil and e go later turn dust
[PreChorus]
I've been lurking, no reason am
Bloody something, wetin dey this life
Finding mercy, I go like to shine
They come in disguise
[Chorus]
Pressure after pressure pressure (Have to give my all, smiling in pain)
Pray make my work no be in vain
Pressure give am pressure pressure (If I loose myself wetin again?)
Pressure after pressure pressure (Have to give my all, smiling in pain)
Pray make my work no be in vain
Pressure give am pressure pressure
If I loose myself wetin again?
Written by: Peters Kosisochukwu Gospel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...