album cover
Winda Baka
67
Pop
Winda Baka è stato pubblicato il 6 ottobre 2020 da Waxploitation Records come parte dell'album Winda Baka - Single
album cover
Data di uscita6 ottobre 2020
EtichettaWaxploitation Records
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM117

Testi

Mana give her dagger
Mana give her dagger
Make you wind dat Baka
Baka baka baka
Wind am wind am that big phar Baka
This kind Gali yeah na big man matter
Wey she Dey wind am Dey make man gaga
No yawa man go bust that baka
Bust that baka
Find gal waka
Wind your baka
This kind Gali na big man matter
Confam Baka m
Make man gaga
No yawa man go bust dat baka
Man go bust dat baka
 
Wind your Baka Dey make man gaga
Mama give her dagger
Mama give her dagger
Make you wind dat baka
Baka baka baka
Baka baka baka
Mana give her dagger
Mana give her dagger
Mana give her dagger
Mana give her dagger
Make man kolo
Head wan blow like I Dey for boko
Ride am ride am like F1 moto
Up and down like you play the yo yo
Do your ting make you dance am joro
Shake that ting wey dey make that owo
Round and round like a merry gogo
Make you see how the man dem follow
How the man dem follow
Wind your Baka Dey make man gaga
Mama give her dagger
Mama give her dagger
Make you wind dat baka
Baka baka baka
Baka baka baka
Mana give her dagger
Mana give her dagger
Mana give her dagger
Mana give her dagger
Written by: Joaquín Ulises Lozano Aguirre, Magnus Mamah Oboh Leonard
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...