album cover
Numero
album cover
00:00
00:20
00:35
00:45
00:50
01:00
01:15
01:20
01:30
02:15
00:00
02:28
Ultimi 7 giorni
Numero è stata scoperta più frequentemente a circa 20 secondi dall'inizio la canzone durante la settimana passata

Video musicale

Video musicale

Testi

[Intro]
Soundboyfiidigyaldem
[Verse 1]
Gyal on a good day
You know mi get pride o
But me and my guys a ti yo
I see this kele wey dey look fly oh
I say make I try make I no make opportunity pass by oh
So I shine my 32
As she dey waka jeje inside o
Oh
[PreChorus]
Body con fine
Body con set
Body con cute inna bodycon dress
Body con gara
Body 100
Body won dance to the gbedu don’t care
Body con fine
Body con set
Body con cute inna bodycon dress
Body con gara
Body 100
Body won dance to the gbedu don’t care
[Chorus]
Girl, I want your numero
Your numero
Your numero oh-oh
Follow me go
Girl, I want your numero
Your numero
Your numero oh-oh
Follow me go
[Verse 2]
Normally I never move like this but
I never seen nobody fine like you girl
You make me wonder if i tie my shoe well
Cos why e be say I don dey fall for you girl
Face card
Accent
Fashion
Sabi pass dem
So many qualities I cannot count them
I say make I summarize am say your
[PreChorus]
Body con fine
Body con set
Body con cute inna bodycon dress
Body con gara
Body 100
Body won dance to the gbedu don’t care
Body con fine
Body con set
Body con cute inna bodycon dress
Body con gara
Body 100
Body won dance to the gbedu don’t care
[Chorus]
Girl, I want your numero
Your numero
Your numero oh-oh
Follow me go
Girl, I want your numero
Your numero
Your numero oh-oh
Follow me go
Written by: Funwon - Idowu Faith Fiyinfoluwa, Samuel Idowu Oluwadarasimi, YoungSmith (Elijah Godwin Smith)
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...