album cover
Bigger
6
Afro-Beat
Bigger è stato pubblicato il 10 agosto 2025 da Independent come parte dell'album Bigger - Single
album cover
Data di uscita10 agosto 2025
EtichettaIndependent
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM104

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Franking GOH
Franking GOH
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Francis chukwujekwu okoro
Francis chukwujekwu okoro
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Ibiga beatz
Ibiga beatz
Producer

Testi

Aye aye ko le now am back
You pour me spit when you say me I no follow
The same boy wey you hate me na Ogo
Suddenly my life dey run no be slow-mo
I go Hard I go Core no be Solo aye chai
We are bigger now
As the boy show Dem are gassing out
We go call them out
With small win Dem are passing out
We are bigger now
As the boy show Dem are gassing out
We go call them out
With small win Dem are passing out
Right now am on fire
Dem say I go fail but I work harder
Am too small but I be their father
The matter don cast then I bomb harder
Simba O jo bi mufasa
I reclaim my throne now am badder
I have many things wey make me stronger
As my mama dey pray fire fire
Steady na me be their danger
As you no rate me na e be my para
We are bigger now
As the boy show Dem are gassing out
We go call them out
With small win Dem are passing out
We are bigger now
As the boy show Dem are gassing out
We go call them out
With small win Dem are passing out
"Omo lo ogo Omo lo ogo Omo lo ogo kii se omo Ofo
O mo omo olowo Omo olowo Omo olowo kii se omo Orodo"
Shey O mo Omo lo ogo Omo lo ogo Omo lo ogo kii se omo Ofo"
Dem say kadan kadan kadan kadan
The brokie boy getting bigger
Get am for my papa na my matter
The brokie boy getting bigger
Right now I win sapa I no suffer
The brokie boy getting bigger
Bigger man na my **** na my helper
The brokie boy getting bigger
Right now,now now we are bigger now
As the boy show Dem are gassing out
We go call them out
With small win Dem are passing out
We are bigger now
As the boy show Dem are gassing out
We go call them out
With small win Dem are passing out
"Shey o mo Omo lo ogo Omo lo ogo Omo lo ogo kii se omo Ofo
O mo omo olowo Omo olowo Omo olowo kii se omo Orodo"
Shey O mo Omo lo ogo Omo lo ogo Omo lo ogo kii se omo Ofo"
O mo omo olowo Omo olowo Omo olowo kii se omo Orodo"
"Shey O mo Omo lo ogo Omo lo ogo Omo lo ogo kii se omo Ofo"
"O mo omo olowo Omo olowo Omo olowo kii se omo Orodo"
(It's Ibiga the magic finger)
Written by: Francis chukwujekwu okoro
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...