album cover
DND
1377
Afro-Beat
DND è stato pubblicato il 28 agosto 2025 da RBTB come parte dell'album RB (THE BOY)
album cover
Data di uscita28 agosto 2025
EtichettaRBTB
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM100

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
RichaardBrown
RichaardBrown
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Okafor Richard Chijioke
Okafor Richard Chijioke
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
MixwithFimi
MixwithFimi
Mixing Engineer

Testi

If na naira you want
If na pounds nko
Na you wey Dey gimme the things I need
Na you wey Dey cool my juice and gin
Only you, be the recipe
I put dem other girls pon DND
 
Do not disturb me now
Fight for your loving now
Cos me I never see any girlie like you x2
Me I never see any girlie like yuh
 
You too bad it’s rotten now
Let’s go Spain or Rotterdam
Cos me I never see any girlie like you x2
Me I never see any girlie like yuh
 
Fresh face
100
Big smile
Dance for me
Bad bunny
Make you Clap for me
Whine for me
My money
Na for you I go spend am uh
 
If na naira you want
Make you carry am go
If na pounds nko
Make you carry am go
Give you usd
Cos you’re a bad b
No other girl
I want around me
 
Figure 8 for 2 you ain’t lacking
10/10 shikena and
When you need me there I show speed
You’re in my circle like mosh pit
 
But it Must be your loving
Must be that something
Wey Dey make me Dey ginger
I fit to cry you a river ~
Just to make you my Shayla
 
Girl you too cold
Cold like
Palmer
Aura
Versace
In Donatella
Every time I tell ya
No other girl I want around me
 
Na you wey Dey gimme the things I need
Na you wey Dey cool my juice and gin
Only you, be the recipe
I put dem other girls pon DND x2
 
Na you wey Dey gimme the things I need
Na you wey Dey cool my juice and gin
Only you, be the recipe
I put dem other girls pon DND uh x3
My Shayla my Shayla uh x2
If na naira you want
If na pounds nko
Written by: Okafor Richard Chijioke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...