album cover
Double Six
Afro-Beat
Double Six è stato pubblicato il 22 agosto 2025 da CELOSHIO/ONERPM come parte dell'album Double Six - Single
album cover
Data di uscita22 agosto 2025
EtichettaCELOSHIO/ONERPM
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM139

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Celoshio
Celoshio
12-String Acoustic Guitar
Jaaykre
Jaaykre
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Stephen Isa
Stephen Isa
Songwriter
Celestine Orshio
Celestine Orshio
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
PURESOUND
PURESOUND
Producer

Testi

I Wanna be
Getting money daily
No call me
If e no be Money
I no Dey see
Wetin you Dey show me
Na double six
Anytime we rolling
Jah cover me
Na why you see nothing worry me
No fit bother me
Thank God say e don cover me
I go dey for you
I go dey with you
Anywhere you go i go dey follow you in truth
Chale i no be fool
She wanna be my boo
Sipping on my juice reminiscing on my cruise
Oh God i look to you
I got many things i do
Don't know what to choose
Na me be the boy
Wey no get choice
Whenever im feeling down
I commit am to God oh
Oh To God oh
I Wanna be
Getting money daily
No call me
If e no be Money
I no Dey see
Wetin you Dey show me
Na double six
Anytime we rolling
Jah cover me
Na why you see nothing worry me
No fit bother me
Thank God say e don cover me
I'm so blessed beyond all measures
Life without stress goes beyond pleasure
Look in the mirror, what you see my bro
Maybe yourself or the reflection of a fucking goat
Stacks on stacks
The heavier the racks
I still pay my tax
So I no Dey like to hear story
Leave matter for Mathias pay me what you owe me
No be today
The money na my only duvet
Better late than never still we moving further
Don't you bother, call me when it's about the dollar
And pound sterling
That shii is my fucking slogan
No be today na money be my only cover
So what's the update oo
Shey na concrete oo
Pass the kpoli bro
We no Dey lamba oo
247 steady make the money grow
Learn to plant the money tree and then you watch it grow
I Wanna be
Getting money daily
No call me
If e no be Money
I no Dey see
Wetin you Dey show me
Na double six
Anytime we rolling
Jah cover me
Na why you see nothing worry me
No fit bother me
Thank God say e don cover me
I Wanna be
Getting money daily
No call me
If e no be Money
I no Dey see
Wetin you Dey show me
Na double six
Anytime we rolling
Jah cover me
Na why you see nothing worry me
No fit bother me
Thank God say e don cover me
Written by: Celestine Orshio, Stephen Isa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...