album cover
E no easy
album cover
E no easy è stato pubblicato il 29 agosto 2025 da Dromon records come parte dell'album E no easy - Single
29 agosto 2025
EtichettaDromon records
LinguaEnglish
BPM
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Once upon a time for the other side
Wake up in the morning wear my suit and tie
With my pain wey nobody recognise
But I get going only me know wetin I dey find
Many many story wey I summarise
And if I give you the full gist you fit cry
Story wey dey make water run my eyes
Oh why oh why oh why ooh why
E no easy e no easy
I dey try I dey try ohh ohh I dey try
Celebrity they wan beat me
Like a cat for this game I get nine lives
You no be God you no fit stop me
You no be judge no dey judge me
Wetin go be definitely go be
Leave me make I live my life
Oohhh ooohh oohhh
Destiny can be delayed
Ehhhh ehhhh ehhh
But it can never change
You no be God you no fit stop me
You no be judge no dey judge me
Wetin go be definitely go be
Leave me make I live my life
I need no introduction I need no
I need no introduction
You better tread with caution
Life get repercussion
Is what you sow you reap
I no dey lie you dey feel me
If you get the strength you can do it
No fear omo no fear
I'm never scared of course
If you no like make you divorce
No fear make you no fear
Fight my battles of course
They no fit be like us
E no easy e no easy
I dey try I dey try ohh ohh I dey try
Celebrity they wan beat me
Like a cat for this game I get nine lives
You no be God you no fit stop me
You no be judge so no dey judge me
Wetin go be definitely go be
Leave me make I live my life
Oohhh ooohh oohhh
Destiny can be delayed
Ehhhh ehhhh ehhh
But it can never change
You no be God you no fit stop me
You no be judge no dey judge me
Wetin go be definitely go be
Leave me make I live my life
Written by: Raymond Omobogie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...