album cover
Kilometer
album cover
Kilometer è stato pubblicato il 12 settembre 2025 da Vighet Entertainment come parte dell'album Kilometer - Single
12 settembre 2025
EtichettaVighet Entertainment
LinguaEnglish
BPM109
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Ring it!
Mmm!
Shawty wanna gum body
She know I got biggy money
As a soft boy with a soft heart, don't injure me
And I know you wanna taste money, I know you wanna taste money
You deserve somebody wey go treat you like Queen not shima
Oroma, your body gat me locked in like I'm a sinner
You deserve somebody wey go treat you like Queen not shima
I no fit give you trouble, you're my only senorita
She call me sweet criminal for the night
Sneak to your space with a mind of knight
I no fit gbe body, when you handle me
Omo nah full Faaji
I play defense anytime when you're down
Give me your all I go stand gidigba
Dem go dey gist story, when they see glowing
For your full body
Kilometer meter
We go dey flow like a river
Ele you full body, and I get money so no story
Kilometer meter
We go dey flow like a river
Ele you full body, and I get money so no story
Tell'em **** e Malo be si mi
I get many other wey dey say dem wan see
And if it feels it's stressing me
Cash down, shut trash ma ma threaten me
Girlie your body is tempting
Man down for your kind take it gentily
Oni ni mokuru, oshi feri mi
One time, confirmed, no dey be si mi
She call me your sweet criminal for the night
Sneak to your space with a mind of knight
I no fit gbe body, when you handle me
Omo nah full Faaji
I play defense anytime wey you're down
Give me your all I go stand gidigba
Dem go dey gist story, when they see glowing
For your full body
Kilometer meter
We go dey flow like a river
Ele you full body, and I get money so no story
Kilometer meter
We go dey flow like a river
Ele you full body, and I get money so no story
Kilometer meter
We go dey flow like a river
Ele you full body, and I get money so no story
Kilometer meter
We go dey flow like a river
Ele you full body, and I get money so no story
Ele you full body
And I get money yeah
No story
No story yeah!
Written by: Ibraheem Akanji Rasaq
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...