album cover

Way Back

56Afro-Beat2026
album cover
Way Back è stato pubblicato il 29 gennaio 2026 da 5530262 Records DK come parte dell'album KPOLI WAY, Vol. 1
Data di uscita29 gennaio 2026
Etichetta5530262 Records DK
LinguaEnglish
BPM93
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

First of all me I give thanks to almighty
I know Wetin my eyes don see
When I Dey with my uncle and my aunty
Shey u know that kind thing
I no fit carry ring light go de dance TikTok
Give me job U Dey ask for screenshot
Who no write exam wan Dey ask for result
I no Dey like insult
I be Water side boy & I be sailing my shores
From a young age I don Dey watch men knack shot
Now I get babe wey Dey school for Babcock
Anytime she lap me I Dey give her back shot
Na who dey scratch my back
I go Dey scratch him back
Na so we do am from way back
To do crime no Dey hard
But I no wan go yard
My family problem Dey my back
Don't tell my mummy o
I don Dey Kpoli oh
I don Dey Molly
From way back
Problem money no fit solve
And if no be money talk
I beg u make E disembark
Have it in your mind
If We make a deal I Dey do my part
U know say body no get spare part
So me self I go like make u do your part
I Dey find this money straight no bisexual
I go get am clear no crime or ritual
Always with my wire like an electrian
So many connects like am OG Fabian
Man like Geesaint
Me & my moneyna mutual friends
Na Why she wan come do me science
Women and pretends
She no get conscience
But na steady I Dey burn my essence
I no lose my sense
For poor my parents
Came from from the trench
Now I get rich friends
Many of dem Dey drive benz
Odumagamba dey Great
I no sell souls but I been sell shoes
Right from secondary skool me I don dey pay dues
Na who say I no try he's a bastard
For a bitch I no fit spend my last card
Never lose guard Always on guard
Once upon a time I was just a gate guard
Na who dey scratch my back
I go Dey scratch him back
Na so we do am from way back
To do crime no Dey hard
But I no wan go yard
My family problem Dey my back
Don't tell my mummy o
I don Dey Kpoli oh
I don Dey Molly
From way back
Problem money no fit solve
And if no be money talk
I beg u make E disembark
Written by: Wisdom Miracle Meribea

Footer Shazam

Seleziona lingua:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Seguici

Loading...