album cover
Nancy
100
Afro-Pop
Nancy è stato pubblicato il 26 settembre 2025 da Lyfe ent. come parte dell'album Nancy - Single
album cover
Data di uscita26 settembre 2025
EtichettaLyfe ent.
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM96

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Amadi Blue
Amadi Blue
Performer
Slim Kofi
Slim Kofi
Performer
Martyn van Grieken
Martyn van Grieken
Lead Vocals
Elvin Mensah
Elvin Mensah
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Martyn van Grieken
Martyn van Grieken
Songwriter
Elvin Mensah
Elvin Mensah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dura Beats
Dura Beats
Producer

Testi

Ehhe
I make her, ehhe
I make her ehhe
I make her sing make her ehhe
Nancy gum body oh ehhee
Wont let go ehheee
I fi take it slow ehhee
Lose control ehheeee
The way your body moving
Got me feeling really really naughty
Dun know make I give you kotti
Man a real bad man so i need a thotty
A real bad gyal wey go throw body
I go give am kpa kpa kpa
Gum body, kpa kpa kpa
She so lucky, then I jakpata
No shawty go dey make me feel like I no sabi
Ehhe
I make her, ehhe
I make her ehhe
I make her sing make her ehhe
Nancy gum body oh ehhee
Wont let go ehheee
I fi take it slow ehhee
Lose control ehheeee
Baby oh oya ready ready
I been craving fro ya heavy heavy
Got a sweet tooth for ya
I go be the reason for ya
Why you gum body oh ehhee
Call my name call my line
Looking like stars we align
Oh my baby oh
Baby oh
Ehhe
Call my name call my line
Looking like stars we align
Oh my baby oh
Baby oh
Ooh
(oh my baby oh baby oh)
Ehhe
I make her, ehhe
I make her ehhe
I make her sing make her ehhe
Nancy gum body oh ehhee
Wont let go ehheee
I fi take it slow ehhee
Lose control ehheeee
Written by: Elvin Mensah, Martyn van Grieken
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...