album cover
Rolling Stone
52
Afro-Beat
Rolling Stone è stato pubblicato il 19 settembre 2025 da Voodoo Child Records come parte dell'album Rolling Stone - Single
album cover
Data di uscita19 settembre 2025
EtichettaVoodoo Child Records
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM109

Crediti

PERFORMING ARTISTS
ReeChi
ReeChi
Vocals
Sergio Snow
Sergio Snow
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Richie Adogoni
Richie Adogoni
Songwriter
Sergio Philjus Adogoni
Sergio Philjus Adogoni
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Sergio Snow
Sergio Snow
Executive Producer
ePianoh
ePianoh
Producer
rashd
rashd
Mixing Engineer

Testi

This morning I woke up
Inspiration full my cup
Make I drink am see wetin happen
Yeah yeah
My friends dem dey call
In the business I stand tall
Dem don't know my destiny dey call
I dey lose my sleep
Over my heart desire
And I no dey taya
Inside I have burning faya
My kingdom awaits
Secretly drinks in my name
We no have time to play
You know blessings dey come to stay
Like a rollin' stone
The way I dey roll
You betta comot for road
To the top I dey go
Like a rollin' stone
The way I dey roll
Betta comot for road
I have somewhere to go
Hmmm
Rainy man dey work his wonder
Yeah yeah
I dey live a life of plenty
Yeah yeah
Enemies go pray, na djika
Yeah yeah
And I know say I no gbara
Magic dey full me agbara
I dey lose my sleep
Over my heart desire
And I no dey taya
Inside I have burning faya
My kingdom awaits
Secretly drinks in my name
We no have time to play
You know blessings dey come to stay
Like a rollin' stone
The way I dey roll
You betta comot for road
To the top I dey go
Like a rollin' stone
The way I dey roll
Betta comot for road
I have somewhere to go
Like a rollin' stone
The way I dey roll
You betta comot for road
To the top I dey go
Like a rollin' stone
The way I dey roll
Betta comot for road
I have somewhere to go
Hmmm
Rainy man dey work his wonder
Yeah yeah
I dey live a life of plenty
Yeah yeah
Enemies go pray, na djika
Yeah yeah
And I know say I no gbara
Magic dey full me agbara
Written by: Richie Adogoni, Sergio Philjus Adogoni
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...