album cover
Taliban
album cover
Taliban è stato pubblicato il 25 settembre 2025 da Neptune Records Under Exclusive License to emPawa Africa Limited come parte dell'album Greatness IV
25 settembre 2025
EtichettaNeptune Records Under Exclusive License to emPawa Africa Limited
LinguaEnglish
BPM148
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

[Intro]
Greatness!
DJ Neptune
Hit me
[Verse 1]
I be baddo
Call me Rambo
Emi Dragon
C7 Ronaldo
Beg your pardon
No dey fumble
Money full for my Lambo'
Fashion Raman Jago
[PreChorus]
I dey for jungle
Know say I be terror
Try me na error
Una no dey fear God
Dem dey call war
Know sey I be terror
Try me na error
Ṣe you no dey fear God
[Chorus]
Taliban
I’m a Taliban
Verified oh
Taliban
I’m a Taliban
Verified oh
[Verse 2]
Dem know
Dem no fit carry my load
Na me dey hold remote
Non of them fit decode
For my zone
Popo no fit assault
All of them go comport
Make them shut up their mouth
[PreChorus]
I dey for jungle
Know say I be terror
Try me na error
Una no dey fear God
Dem dey call war
Know sey I be terror
Try me na error
Ṣe you no dey fear God
[Chorus]
Taliban
I’m a Taliban
Verified oh
Taliban
I’m a Taliban
Verified oh
[Outro]
Greatness
Taliban
Neptune
I’m a Taliban
Greatness
Taliban
Kojo Blak
I’m a Taliban
Written by: MCDONALD ADOTEY BRAIDE, Patrick Imohiosen
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...