album cover
Something
album cover
Something è stato pubblicato il 18 settembre 2025 da Mister B Records come parte dell'album Something - Single
18 settembre 2025
EtichettaMister B Records
LinguaEnglish
BPM196
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Toba da fun e koya pang
Cuz some rise tan ti shubu
Abaloke,pick call, make you, answer
Many challenges I Dey battle
Time no Dey mo shey nkan ju
But, mama called me ma shey kan ju
Remember nobody Dey, nobody Dey
Only El Shaddai
Emi o mola towoko
Men I believe in God, everything soft
You know the story long
Since 2007 wey my daddy gone
Only my mama Dey
My daddy and my sister gone
E Dey pain me gan
I won be a superstar
I won be a superstar
Superstar
Something we go change my story
We go make them know me
One time make dem see the glory
Make dem see the glory
Something we go change my story
We go make them know me
One time make dem see the glory
See the glory
I know me I'm gonna shine
Me I know this losguard
Many battle wey I gaz to fight
No be lie, actor self Dey kpai
Life no be movie, make you shine your eyes
Many tries, a lot of sacrifice
Many people fall, many people rise
No be lie, actor self Dey kpai
Life no be movie, make you shine your eyes
Melo melo mofeso
Melo melo mofeso
My father no be professor
My mother no be professor
Won lomo wey yen ni rekan
Kin ja lambo biti professor
Ola Oluwa mo fin yan
Baami doju tawon elegan yen
Something wey go change my story
Wey go make them know me
One time make dem see the glory
Make dem see the glory
Something wey go change my story
Wey go make them know me
One time make dem see the glory
See the glory
Ginger, nobody ginger me
Kan ma repo salami
Nah money they bother me
Tey tey baami Shay
Owo lokan Lori mhi
Nobody ginger me
Kan ma tepo sala mhi
Synior boy, tun to de oh
Written by: Oladele Damilare Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...