album cover
Send Us
7
Music
Send Us è stato pubblicato il 1 agosto 2024 da Drainstar come parte dell'album Send Us - Single
album cover
Data di uscita1 agosto 2024
EtichettaDrainstar
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM190

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Drainstar
Drainstar
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Aliyu Buhari
Aliyu Buhari
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Soulpvibez
Soulpvibez
Producer

Testi

Now let me bring you back
to reality men
Say “bring them back”
Say “bring them back”
Wetin Dey happen for this country
wey we dey
Wey poor man no fit
See three square meal
chop a day
Nigerians dey die
Our leaders dey lie
They treating us bad like slaves
And rags
Nigeria my country
But no be my pride
I clear you this shit straight
from my heart
Politicians dey thiff
Our money everyday my guy
E dey pain when I see my
People struggle to survive
Cus I come from the streets
Oh my God
E dey strict
Fuel price dey increase
Men our country just dey
Bleed
Mothers crying on the streets
Innocent getting killed
Many things I don see
My brother you no go believe
My brother you no go believe
So make God save us
Make our leaders no go end us
The youth are crying
We no get joy
So many graduates dem
no get work
Everywhere hard but dem
No send us
But dem
No send us
Yeah our leaders dem
No send us
Our government dem
No send us
But dem no send us
Dem no send us
Written by: Aliyu Buhari
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...