album cover
Closer
2862
Afro-Beat
Closer è stato pubblicato il 10 ottobre 2025 da REBIRTH Music come parte dell'album Closer - Single
album cover
Data di uscita10 ottobre 2025
EtichettaREBIRTH Music
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM114

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
TRENDBHOY
TRENDBHOY
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Sylvester Ogbu Adima
Sylvester Ogbu Adima
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Gstickz
Gstickz
Producer

Testi

Hmm hmm hmm hmm
Trendy oh no
As I Dey
For my lane the level I don ascertain
Drink rossay pop champagne
Cus only me know wetin I face
Yesterday wey Sapa dey
I was working all day no holiday
But today we go party
So help me to call DJ yk
Faji faji
I Dey like to faji
So call everybody
To come to my party
Just imagine say we can’t imagine
But God forbid bad thing
I reject that kind thing
Closer closer
Bring your body come close
Your Body come close
Bring your body come closer oh oh
As a frequent flyer I do it properly
Come to my airparty
If you no fine then you better leave
You no be VIP
Taking you all around oh
Giving you dolls and pounds oh
I love the way your buddy bounce oh
No gimme heart attack oh
Faji faji
I Dey like to faji
So call everybody
To come to my party
Just imagine say we can’t imagine
But God forbid bad thing
I reject that kind thing
Closer closer
Bring your body come close
Your Body come close
Bring your body come closer oh oh
Written by: Sylvester Ogbu Adima
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...