album cover
Shameless
album cover
00:00
00:15
00:20
00:25
00:35
00:40
00:45
01:20
02:05
00:00
02:26
Ultimi 7 giorni
Shameless è stata scoperta più frequentemente a circa 35 secondi dall'inizio la canzone durante la settimana passata

Video musicale

Video musicale

Testi

[Verse 1]
94 miss calls and I still dey call you
Just to let you know baby I adore you
Ah hold up hold up oya baby no check am
Give me your heart and I go lock am
Dey with me girl baby no fake am
Anything you give I go take am
[PreChorus]
Rule no.1
I no wan see you with another man ah
Rule no.2
No dare shake this bumbum for instagram eh
Rule no.3
Your ex boyfriend number delete am ah
Rule no.4
No forget all this rules wey I don mention
[Chorus]
Oya you can say that again I no get e shame
You can’t shame the shameless
Aiy ya ya
I no get e shame
You can’t shame the shameless
Baby you can say that again I no get e shame
You can’t shame the shameless
Aiy ya ya
I no get e shame
You can’t shame the shameless
Girl I no fit shame for you oh
[Verse 2]
Who dey call you by this kind time?
Who dey try to divide my time?
Shey dem no know say I no dey share my time
When it's my time girl it's my time with you
Off that phone give me your password
Let dem know that you've got someone
Go to bed tell me your last word
Say you love me and girl that's all
[PreChorus]
Rule no.1
I no wan see you with another man ah
Rule no.2
No dare shake this bumbum for instagram eh
Rule no.3
Your ex boyfriend number delete am ah
Rule no.4
No forget all this rules wey I don mention
[Chorus]
Oya you can say that again I no get e shame
You can’t shame the shameless
Aiy ya ya
I no get e shame
You can’t shame the shameless
Baby you can say that again I no get e shame
You can’t shame the shameless
Aiy ya ya
I no get e shame
You can’t shame the shameless
Girl I no fit shame for you oh
[Outro]
It’s Victor AD na na na yea
Written by: Victor Emmanuel Adere
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...