album cover
Zombie
7
Afro-Beat
Zombie è stato pubblicato il 31 ottobre 2025 da Special Mix come parte dell'album Zombie - Single
album cover
Data di uscita31 ottobre 2025
EtichettaSpecial Mix
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM122

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Aiibreed
Aiibreed
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Akorede Peter Bolajoko
Akorede Peter Bolajoko
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
XondaBeat
XondaBeat
Producer

Testi

Na since primary six wey I never rest
And no be only me all of us just dey pretend
I'm making good money, I should be content (I should be contented)
But how can I sleep? When landlord dey call for rent
Zombie O Zombie
What are we working for
Money O Money
Why was I even born
Suffering o Suffering
How many I go talk
Story O Story
Story for the gods
Jama Jama no pay
When the ginger no dey
To my Father loke
I dey pray long days
Plenty Plenty Plenty Plenty Plenty Plenty Plenty Plenty Plenty advisors
But when the problem come them go fly fence
If baboon dey chop and monkey dey work hard
Daju daju monkey sef na dullard
As I dey work I dey pray I dey guide my heart from the vultures
Bad belle mentality is deeply rooted in my culture
If you no use your head them go use your head build a fortune
If you no fit tell them no o them go turn you into a monster
Zombie O Zombie
What are we working for
Money O Money
Why was I even born
Suffering o Suffering
How many I go talk
Story O Story
Story for the gods
Jama Jama no pay
When the ginger no dey
To my Father loke
I dey pray long days
(Long days)
I dey pray for long days
(Long days)
I dey pray for long days
Written by: Akorede Peter Bolajoko
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...