album cover
Folake
363
Afro-Beat
Folake è stato pubblicato il 31 ottobre 2025 da Tens Music come parte dell'album Folake - Single
album cover
Data di uscita31 ottobre 2025
EtichettaTens Music
LanguageEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM100

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Tension
Tension
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Umeobi Ebube Emmanuel
Umeobi Ebube Emmanuel
Songwriter
Ekwuno Chinedu Matthias
Ekwuno Chinedu Matthias
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dede
Dede
Producer

Testi

First thing first
You decline my call oo
Omoh my ex's sef
Dem no do like that oo
Like that oo (yeah yeah)
After that thing wey sup for mall o
You don rush call your mom oo
You wan put man for trouble
You got to calculate your moves (girly)
No go dey make us break up so early
Already know I still dey find money
(Ahh ahh ahh ahh)
And when I talk you tell me say you listen
So many things you do without reason
Relationship e no suppose be prison
Stay with me
Folake no wan gree
Because I no get money
She wan leave me (she wan leave me o)
I tell her don't go away
Baby wan leave (Aje )
I no go reason again o
My baby (my baby oo)
Ahhh ahhhhh
My shawty don dey leave me go
My body don dey catch cold
(Ohh yeah yeah )
Ahhh ahhhhh
My shawty don dey leave me go
My body don dey catch cold
If e no be love
Mabámi sòrò
I no dey on soft
Na why you change your color
Me I tell my friends
say me I don dey nono for you
Cos I believe
Boribá penilè
Boribá penilè (ahhh)
Adiré
So why won't you just
Stay with me
Folake no wan gree
Because I no get money
She wan leave me (she wan leave me o)
I tell her don't go away
Baby wan leave (Aje )
I no go reason again o
My baby (my baby oo)
Ahhh ahhhhh
(Oh my lo)
My shawty don dey leave me go
(My love my love my love)
My body don dey catch cold
(Ohh yeah yeah )
Ahhh ahhhhh
Má fimilè jor
My shawty don dey leave me go
(Folake)
My body don dey catch cold
Written by: Ekwuno Chinedu Matthias, Umeobi Ebube Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...