album cover
Self Made
1458
Afro-Beat
Self Made è stato pubblicato il 29 ottobre 2025 da BigJiGGy come parte dell'album Self Made - Single
album cover
Data di uscita29 ottobre 2025
EtichettaBigJiGGy
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM109

Video musicale

Video musicale

Testi

Made in Lagos
I was born for the struggles
Too many fire e dey burn for my muscles
The tats for my skin na for pain and for struggles
Oh yeah, bad man was never left behind
24/7 I dey on my grind
The gbedu e dey enter die eh eh
I dey burst their mind
Drowning in success it's hard to see
When I'm sipping on my Hennessy
Today today see me I dey overseas
Roadman thing na normal thing
So me never care what them haters say about me
All of them ah know
Lowkey I be gangsta boy
Each and every day I dey try stack up
You no like Big Jiggy you don fuck up
Every day when I wake I dey pray
Make I no fuck up
Shima call my phone, me I no dey pick up
E no be money matter me I no dey turn up
Eh me I no dey turn up
On God on God man dey para since day one
Give dem gbedu wey dem never gbewa
Eh kokokoko no kokokoko
See dem feel my gbedu—oporporporpor
My gbedu—oporporporpor
Carolina enter gbedu
While dem **** hating
Riding in my Beamer
All day cruising, yeah
(Fed you are creazy)
All day cruising
Money in my bank don dey bundle
Money in my bank don dey bundle
Drowning in success
All of them ah know
Lowkey I be gangsta boy
Each and every day I dey try stack up
You no like Big Jiggy you don fuck up
Every day when I wake I dey pray
Make I no fuck up
Shima call my phone me I no dey pick up
E no be money matter me I no dey turn up
Eh me I no dey turn up
Written by: Ebuka Daniel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...