album cover
Full Moon
4
Music
Full Moon è stato pubblicato il 4 novembre 2025 da Independent come parte dell'album Win - EP
album cover
Data di uscita4 novembre 2025
EtichettaIndependent
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM97

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Gwan Moko
Gwan Moko
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Daniel Chidiebere Nnamoko
Daniel Chidiebere Nnamoko
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Oto Isaac Afangideh
Oto Isaac Afangideh
Producer

Testi

Sailings for night
On a full moon we collide
Make the SKP call my
Control number tonight
Still I survive
No conscience I go whine
All your whole brothers combined
We go blow shots dem tonight
We should be starting something
Luckily I've been dancing
Nwanem you see me stunting
Brother me I know bad guys
Na money dey my mind
But if you wan loose guard
Kala dey the pocket side
Brother me I know bad guys
Na money dey my mind
But if you wan loose guard
Kala dey the pocket side
Ibalibo you go know say
Me come from the south side
And I sabi all the inside
We dey ball we dey chill
For the down side
I oversabi you go want
To dey want give me high 5
But me no want be preacher
Because you no fit decipher
Brother me I know bad guys
Na money dey my mind
But if you wan loose guard
Kala dey the pocket side
Brother me I know bad guys
Na money dey my mind
But if you wan loose guard
Kala dey the pocket side
Sailings for night
On a full moon we collide
Make the SKP call my
Control number tonight
Still I survive
No conscience I go whine
All your whole brothers combined
We go blow shots dem tonight
Written by: Daniel Chidiebere Nnamoko
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...