album cover
Verily
album cover
Verily è stato pubblicato il 14 novembre 2025 da Independent come parte dell'album Verily - Single
Data di uscita14 novembre 2025
EtichettaIndependent
LinguaEnglish
BPM190
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Yeah yeah yeah yeah
Hmmm
Yeah
Ahh ah ah ah
Eh eh eh eh
Ahh ah ah ah
Ah Hallelujah
Wetin concern me
With your own timing
E be Gods timing
Wey I de wait for
When you go blow
They say when you go blow
They wanna know
When my doings go show
I never know yeah
But All I know say
E go soon work
Steadily steadily Me I know say Good times go surely be
Who no know
no go know wetin dey worry me
Surely goodness mercy shall follow me (Ahh Ahh)
Verily Verily me I know say Oluwa go settle me
E go run am for me ko se Lu mi
Surely goodness mercy shall follow me (Ahh Ahh)
Verily verily verily verily (Ah ah ah ah)
(Say e go surely be)
Verily verily verily verily (Ah ah ah ah)
(Say e go surely be)
Written by: Henry Akpanika

Loading...