album cover
Jaiye
album cover
Jaiye è stato pubblicato il 19 novembre 2025 da eBaykada_Gameboi come parte dell'album Sochi The Manchi
19 novembre 2025
EtichettaeBaykada_Gameboi
LinguaEnglish
BPM115
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Me I get cash
Gameboi I’m toolsh
My girls dem juice
We don’t smoke
We puff backii
With expensive kush
Get the available
And nothing you cannot do
O gba lo ri mii
Wetin you no know
Ask your neighbor now
Make e tell you fast
Na woto woto season
Na my season
Cos I’m winning
Gbedu sweet pass anything
sugar seasonin
No go reason
Wetin be my prayer point
Na big wire
I get Aza
Me I go check balance you
If you check am
I go balance
Bobo wey hustle
E suppose jaiye oh
Me I no go home
I want to party oh
Jombo jombo
E gbe Igbo Woh la oh
Azul meji esha na wo la oh
Na woto woto season
Na my season
Cos I’m winning
Gbedu sweet pass anything
sugar seasonin
No go reason
Wetin be my prayer point
Na big wire
I get Aza
Me I go check balance you
If you check am
I go balance
Me I get cash
Gameboi I’m toolsh
My girls dem juice
We don’t smoke
We puff backii
With expensive kush
Get the available
And nothing you cannot do
O gba lo ri mii
Wetin you no know
Ask your neighbor now
Make e tell you fast
Bobo wey hustle
E suppose jaiye oh
Me I no go home
I want to party oh
Jombo jombo
E gbe Igbo Woh la oh
Azul meji esha na wo la oh
Written by: Sochima
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...