album cover
Know Better
album cover
Know Better è stato pubblicato il 28 novembre 2025 da Tune Chef come parte dell'album Know Better - Single
Released28 novembre 2025
EtichettaTune Chef
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

She’s a bad girl on mission
She’s not interested in my vision
she wants enjoy my commission
She say na me her plan B
Oh now she say I get talent
and she wan experiment science
Ah
Say make I stay quiet
before she go Dey start to blow me
You see I’m better
I go like make we connect, xender
no be today I Dey eye your center
from the day dem cut my placenta ehh
I’m feeling better
You for takeover my whole center
the way you do me wella
baby you know better
Oh tell me make I know
If I don dey reach your inside oh
no fit regret when I’m beside you
You don’t stress and na this I want
tell me make I know
If I don dey reach your inside oh
no fit regret when I’m beside you
You don’t stress and na this I want
It’s Cd
She say she say she say she say
do you relate to John Thomas
Dey play dey play dey play dey play
na you wey I want for sure
I'll be there still
Your body dey do me something wey dey burst my thinking
Woaw
Call on my dealer (freaky)
Aminaaaa
Take all over me naaaaaa(freaky)
Aminaaaaa
Take all over
You know better
Middle centre
Methuselah
Oh tell me make I know
If I don dey reach your inside oh
no fit regret when I’m beside you
You don’t stress and na this I want
tell me make I know
If I don dey reach your inside oh
no fit regret when I’m beside you
You don’t stress and na this I want
Written by: AGODIUWA VICTOR, Owuamanam Chibuike David
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...