album cover
Wakanda
album cover
Wakanda è stato pubblicato il 15 novembre 2025 da loudandklear come parte dell'album Wakanda - Single
15 novembre 2025
Etichettaloudandklear
LinguaEnglish
BPM111
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Yeah yeah yeah x2
Waeeeh
Wakanda Wakanda
Waka waka
(Wakawakaka. Wakanda)
Wakanda
Yeh ya yeh wakanda
Aaaaah eeeh
(Wakanda)
Aaaah eeeh
(Wakanda)
Aaaaah wakanda
Wetin dey happen for Wakanda? (Wakanda!)
The Rock don land for Wakanda (Wakanda!)
From Lagos reach Ghana, e dey flex like king o
Dem dey hail am for Wakanda (Wakanda! Wakanda!)
See muscle, see power, omo na thunder
E no dey fear, na real boss from under
Jollof for plate, suya on the burner
Wakanda man dey chop with Ghana bouncer!
Wakanda, Wakanda
We dey shine like Wakanda
Gold chain for my neck, I dey vibe for Wakanda
Lagos to Accra, we dey ball like Wakanda
Big flex, no stress, all my guys dey Wakanda
Wakanda, Wakanda, bad energy no enter
We dey rise, no fall, every step na agenda
From street to palace, e be one Wakanda
Wakanda, Wakanda — make dem feel the mantra!
Wakanda, Wakanda — e choke for Wakanda
Big vibes, no yawa, we dey reign like Wakanda
From Lagos to Ghana — who dey? Na Wakanda!
Wakanda, Wakanda — bad belle no enter
Isreal adesanya the iron bender - wakanda
Kamaru Usman the negerian nightmare - wakanda
Francis Nganu the predator. - Wakanda
Dwayne Johnson the rock the rock
The rock is back to wakanda
Ah ya ya ya ya ya yah
Whooooooooo dey breeth
Woow
Ahaaa
The Rock don land for Wakanda (Wakanda!)
From Lagos reach Ghana, e dey flex like king o
Dem dey hail am for Wakanda (Wakanda! Wakanda!)
See muscle, see power, omo na thunder
E no dey fear, na real boss from under
Jollof for plate, suya on the burner
Wakanda man dey chop with Ghana bouncer!
Wakanda, Wakanda, we dey shine like Wakanda
Gold chain for my neck, I dey vibe for Wakanda
Lagos to Accra, we dey ball like Wakanda
Big flex, no stress, all my guys dey Wakanda
Wakanda, Wakanda, bad energy no enter
We dey rise, no fall, every step na agenda
From street to palace, e be one Wakanda
Wakanda, Wakanda — make dem feel the mantra!
Wakanda, Wakanda — e choke for Wakanda
Big vibes, no yawa, we dey reign like Wakanda
From Lagos to Ghana — who dey? Na Wakanda!
Wakanda, Wakanda — bad belle no enter
Isreal adesanya the iron bender - wakanda
Kamaru Usman the negerian nightmare - wakanda
Francis Nganu the predator. - Wakanda
Dwayne Johnson the rock the rock
The rock is back to wakanda
Whooooooooo dey breeth
Bre bre breeth
Wakanda
Waka waka waka wakanda Wakanda
Wakaka waka waka waka wakanda Wakanda x3
WAKANDA
Written by: DJSNOOP, Kennedy Chucks, Sunny Anyalebechi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...