album cover
Gbedu
4
Music
Gbedu è stato pubblicato il 12 dicembre 2025 da B.M.I.G come parte dell'album Mmiri Ọma / Gbedu - Single
album cover
Data di uscita12 dicembre 2025
EtichettaB.M.I.G
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM115

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
B.M.I.G Twins and BLAQZAK
B.M.I.G Twins and BLAQZAK
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
B.M.I.G Twins and BLAQZAK
B.M.I.G Twins and BLAQZAK
Composer
Anyaeche Peter snd Paul
Anyaeche Peter snd Paul
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Burn Them You See
Burn Them You See
Producer

Testi

Me I fit Burn them you see
E bam ba
E bam ba
E bam ba a a
Ararararara
Orororororo
From the village
BLAQ
My body dey vibrate
E dey escalate
If you touch me na vibration
If you touch me na vibration
My body dey vibrate
E dey escalate
If you touch me na explosion
If you touch me na explosion
Hmm And my blood
Is lava burning hot
Ah
What do you want from me
I no go give
Aswr I'm a playboy
And body dey sweet me
Oh girl you know
Every day come be like Friday
And I love to party
Gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede
Body dey go
Gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede
Body dey go
Gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede
Body dey go
Gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede
Ah ah ah
From the way that I feel inside
I don't know if you dey my side
I don't know if you dey my side
Or you dey outside
Make I fill inside
Make I tell you something
Tell you don wey you go fit relate
Tell you something wey you no fit relate
Tell you something wey go burst your brain
Every night and day girl your body dey
Gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede
Body dey go
Gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede
Body dey go
Gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede
Body dey go
Gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede
Ah ah ah
Gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede
Body dey go
Gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede
Body dey go
Gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede
Body dey go
Gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede
Ah ah ah
My body dey vibrate
E dey escalate
If you touch me na vibration
If you touch me na vibration
My body dey vibrate
E dey escalate
If you touch me na explosion
If you touch me na explosion
Boy Made In Grace
Gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede
Body dey go
Gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede
Body dey go
Gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede
Body dey go
Gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede gbegbede
Ah ah ah
Hmm my liver is burning
Gbegbedegbe gbegbedegbe
My liver is burning
Gbegbedegbe Gbegbedegbe
My liver is burning
Gbegbedegbe Gbegbedegbe
My liver is burning
Gbegbedegbe Gbegbedegbe
Ah ah ah
Written by: Anyaeche Peter snd Paul, B.M.I.G Twins and BLAQZAK
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...