album cover
parra
album cover
parra è stato pubblicato il 5 dicembre 2025 da Zurichmusiq come parte dell'album WINTER DEPRESSION
5 dicembre 2025
EtichettaZurichmusiq
LinguaEnglish
BPM103
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

I get dis pressure on me
I let dis pressure release
I dey pray on my knees
Nobody do am like me
No mama
No wahala I no gree for no drama
For di rivers I get flows like canals
Rugged youth but we still get manners
On real note I no talk dem bla bla
Seniorman for di area I tell am I greet you
Dis thing get levels na nobody equal
But if at all I be a voice for my pipol
Omo naija we be fly like eagle
I chop L but I accept my lose
Evritin get price how e come cost?
I no go gree I no give two fucks
Dem no sabi do am like us
Brotha I dey parra parra ooh
Brotha I dey parra parra
Brotha I dey parra parra ooh
Brotha I dey parra parra
E don tey I spoke my papa crazy
I no do dem notin
But dem still wan blame me
I accept am cuz E no go gain
Cuz I know well well
Yeah dis anger go fail me
E dey for di past
And when family cast you
E still dey pain me
Me mama tell me say no change
Be di same me
I no dey follow babe
Cuz some babe dey go claim me
Wettin sup yeah I almost lost my focus
But I no wan lose focus again
They wan drown us choke us again
Dem wan laugh wan joke us again
I chop L but I accept my lose
Evritin get price how e come cost
I no go gree I no give two fucks
Dem no sabi do am like us
Brotha I dey parra parra ooh
Brotha I dey parra parra
Brotha I dey parra parra ooh
Brotha I dey parra parra
Written by: Tacari Romero
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...