album cover
Only One
25.780
Music
Only One è stato pubblicato il 15 agosto 2025 da Afrobit Productions come parte dell'album Freely
album cover
Più popolari
Ultimi 7 giorni
01:25 - 02:01
Only One è stata scoperta più frequentemente verso la fine di la canzone durante la settimana passata
00:15
01:25
00:00
02:01

Crediti

PERFORMING ARTISTS
sabrina
sabrina
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
sabrina
sabrina
Composer
Emmanuel Aro Ayomikun
Emmanuel Aro Ayomikun
Composer
Samuel Uzoma Onyenucheya
Samuel Uzoma Onyenucheya
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Sparrq
Sparrq
Producer

Testi

Fight for survival
Ei di cause bitterness
It's very vital
So me take me vitamins
Stand strong
And I never show no weakness
Down from the end to beginning
And so I'm
Working it up
And I still de stand tall because nothing de sup
Steady on the run
Life ah roller coaster
Burn dem modafucker
Dem no fit to come
Come closer
I dan de try to dey get to the greener side
À ce qu'il paraît, c'est là que j'aurai mon peace of mind
Dat be the place wey e be say me self I dey find
Me sef I dey find oh
So I carry alcohol and I get one lit
J'oublie mes pb quand je take one sip
Lifting my eyes up
Nothing fit to do me nana
The only one wey go fit to make ah calm down
As I get one lit
J'oublie mes pb quand je take one sip
Lifting my eyes up
Nothing fit to do me nana
The only one wey go fit to make ah calm down
Life na battle and I dey for the fight
Eyes on the goal no matter the light
Every setback I go rise withi might
Through the pain I go survive
Di roadi long but I dey steady
Je suis focus et je suis ready
Dem wan bring me down
To the ground
Je reste forte ready for any
I dan de try to dey get to the greener side
À ce qu'il paraît, c'est là que j'aurai mon peace of mind
Dat be the place wey e be say me self I dey find
Me sef I dey find oh
So I carry alcohol and I get one lit
J'oublie mes pb quand je take one sip
Lifting my eyes up
Nothing fit to do me nana
The only one wey go fit to make ah calm down
As I get one lit
J'oublie mes pb quand je take one sip
Lifting my eyes up
Nothing fit to do me nana
The only one wey go fit to make ah calm down
Written by: Emmanuel Aro Ayomikun, Sabrina Wamba Kuegou, Samuel Uzoma Onyenucheya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...