album cover
I'm Blessed
album cover
I'm Blessed è stato pubblicato il 20 ottobre 2024 da Dino Music come parte dell'album I'm Blessed - Single
20 ottobre 2024
EtichettaDino Music
LinguaEnglish
BPM103
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

As I dey nothing dey bother me
because eje Jesu Christi cover me
in trouble times
mo pe daddy mi
olorun alagbara kabiyesi
when I pray he said he go answer me
make I move on
he dey with me constantly
make I no stress myself
he go provide normally
he say make I dey pray
money go come rapidly
Ja cover me I'm blessed
he say make I face my fears
him go answer all my request
place me all above my peers
make I leave them
make dem ves
anybody ves make he kick bucket
ja cover me
ma bother me
everybody wants money normally
I'm up only for the money
oluwa do not pass over me
people wey no like need therapy
I'm their therapist
make them con chop for my feast
cos I be their priest
Written by: Destiny Owobu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...