album cover

Jo

Afro-Beat2025
album cover
Jo è stato pubblicato il 18 dicembre 2025 da Updatebaze come parte dell'album Jo - Single
Data di uscita18 dicembre 2025
EtichettaUpdatebaze
LinguaEnglish
BPM115
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Come meet me inside my lolo
I swear konisenikankan
Me and you melo melo
Lale ojo yen o
She say make i lie down
Just like that
Omo no be lie
Your waist
I love
You wey i know
Emi gan van damme
Bobo no fit die
Your waist
Jo fun mi
Jo fun mi
Jo fun mi
Jo fun mi
Jo fun mi
Jo fun mi
Body hot i know
Body hot i know
Baby mi hello
Sisi mi hello o
I cover you o
I cover you o shomo
Baby mi hello
You see me dey show love
Come meet me inside my lolo
I swear konisenikankan
Me and you melo melo
Lale ojo yen o
Ha
She say make i lie down
Huh Just like that
Omo no be lie
Your waist
I love
You wey i know
Emi gan van damme
Bobo no fit die
Your waist
Jo fun mi
Jo fun mi
Jo fun mi
Jo fun mi
Jo fun mi
Jo fun mi
Written by: Oduekun Olayinka

Footer Shazam

Seleziona lingua:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Seguici

Loading...