album cover
Blessings
3
Afro-Beat
Blessings è stato pubblicato il 22 dicembre 2025 da Dollar Nation come parte dell'album Blessings - Single
album cover
Data di uscita22 dicembre 2025
EtichettaDollar Nation
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM139

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Chiedozie Godsent Robin
Chiedozie Godsent Robin
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Chiedozie Godsent Robin
Chiedozie Godsent Robin
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Malviq
Malviq
Producer

Testi

Dollar
Is Dollar
I dey my lane, you dey play games
Me sef I still compose, burst my brain
You go dey lose guard
Why you go dey lose guard?
For this regime
The lifestyle cost, na you no know
Bro chase the bag
Small boy making it big
Still winning even when the game is rigged
Don't know I'm a new hybrid
Eye my throne, wan sink my boat
Brother mind your own
Me sef I go mind my own
The sky too large
So dey your dey, make I dey my dey
Dem been dey call me mumu mumu
When I start to shine, dey con dey looku looku
Blessing con dey rain, e be like juju juju
We still dey chop money, e be like fufu fufu (eh)
Dem been dey call me mumu mumu
When I start to shine, dey con dey looku looku
Blessing con dey rain, e be like juju juju
We still dey chop money, e be like fufu fufu (eh)
One, two, three, four
Five, six, seven, eight
Men on a low since the '90s
Had my dreams with no hopes
Dem wan change my direction
I move with no doubt
Too much noise around me
Still I block it out
They wan dethrone me?
Me wey be king before dem
On a low, on a low
Me moving steady, chasing
The bag no stopping, moving
On fake maps lead man astray
Try to get paid every day on a low
No short court, men like me is rare
Eyes forward, no looking back
My past can't change me, I past
I can't cage me, I break through
I talk plans, I make money
Different attitude, different hustle
Steady on the goal, steady, steady
No short count
Don't tell me what to do
'Cause I know my plans
Still leading the pack
'Cause I am the wolf
Dem been dey call me mumu mumu
When I start to shine, dey con dey looku looku
Blessing con dey rain, e be like juju juju
We still dey chop money, e be like fufu fufu (eh)
Dem been dey call me mumu mumu
When I start to shine, dey con dey looku looku
Blessing con dey rain, e be like juju juju
We still dey chop money, e be like fufu fufu (eh)
Written by: Chiedozie Godsent Robin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...