album cover
FUNBACT-A
411
World
FUNBACT-A è stato pubblicato il 16 gennaio 2026 da SM 0032205 Releases come parte dell'album KUPE/FUNBACT-A - Single
album cover
Più popolari
Ultimi 7 giorni
00:10 - 00:15
FUNBACT-A è stata scoperta più frequentemente a circa 10 secondi dall'inizio la canzone durante la settimana passata
00:00
00:10
00:30
01:45
00:00
02:02

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Kurdi Klymax
Kurdi Klymax
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Cornelius jesutofunmi akingbe
Cornelius jesutofunmi akingbe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
GEOO
GEOO
Producer

Testi

Them talk sey the law of karma
Sey if person do bad to you or do go to you
That person go later receive am
Me i nor believe in law of karma o
Anybody wey touch me wey touch my family
I go come for them
I nor send your papa atall
If you nor get money dem go look you less
Na normal thing
I used to be scared of showing my parents to people God punish poverty
E nor get disgrace wey we nor dey face from friends and family
Because of debt my mama dey think wan lose her sanity
Dem tell me my papa he useless
Because sey he nor get money
And his children are 6 with no money to raise them
And honestly i nor go blame them
(E sweet for you to dey talk now nor be you dey him
Shoes ode omo ode)
I don’t believe in karma
Me i go do my own
Walai i go chop their eye
Funcbact A
jeju won biti Funcbact A
I dey mount my guard when i dey for osa
Ko to jeju omo aye
My sharigan don evolve i dey dust my opps eyan sasuke
Sapa na my guy we be trapping together but lately i’m on my j
Lately I’m starting to channel my focus
Before these people go know us
My papa na pastor me i be sinner and i even barely dey go church
I just wan get money
Happiness’s only the thing that i want more
You nor fit stop my trip
I know i go blow even tho i am not sure
Funcbact A
jeju won biti Funcbact A
Funbact A
jeju won biti Funcbact A
Funcbact A
jeju won biti Funcbact A
Funbact A
jeju won biti
Lately I’m starting to channel my focus
Before these people go know us
My papa na pastor me i be sinner and i even barely dey go church
I just wan get money
Happiness’s only the thing that i want more
You nor fit stop my trip
I know i go blow even tho i am not sure
Funcbact A
jeju won biti Funcbact A
Funbact A
jeju won biti Funcbact A
Funcbact A
jeju won biti Funcbact A
Funbact A
jeju won biti Funcbact A
jeju won biti Funcbact A
jeju won biti Funcbact A
jeju won biti Funcbact A
jeju won biti Funcbact A
Written by: Cornelius jesutofunmi akingbe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...