album cover
Reason
album cover
Reason è stato pubblicato il 8 gennaio 2026 da 4reen come parte dell'album Reason/Major Bounce - Single
8 gennaio 2026
Etichetta4reen
LinguaEnglish
BPM107
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

4reen yh
Hm ah
Na money i dey reason no dey bother me
Make nobody start to tell me wetin i no need
If na plug wey you want i go give you brotherly
Make you know i dey for you so you go dey for me
Na money i dey reason no dey bother me
Make nobody start to tell me wetin i no need
If na cash or na transfer i go wire you
Make you no disturb me i dey reason brotherly
Silence
I dey make all my moves in silence
This your body dey do me like science
In five years dem no reach na assignment
Madness
If you walk inna me steps na madness
And if yarn many many
You go collect
Me i no get time for nobody
Me and my money
What is the reason for your number six
(Na to reason)
If you get am Make you use am well well
(Reason)
What is the reason for your number six
(Na to Reason)
Me i just wan dey my dey
No be play
Dey dey dey dey
Na money i dey reason no dey bother me
Make nobody start to tell me wetin i no need
If na plug wey you want i go give you brotherly
Make you know i dey for you so you go dey for me
Na money i dey reason no dey bother me
Make nobody start to tell me wetin i no need
If na cash or na transfer i go wire you
Make you no disturb me i dey reason brotherly
Step inside with my Bazu
Make nobody think say dem fi watch me like cartoon
Carry my hustle for my back like tattoo
Edo boy straight from the soil na fi uproot
Baby slow down na
See you carry wetin me want now na
Baby see me i been searching high and low
But i don find wetin fit carry me go
Hello Omoge shey you know for this game we de play i be Pelé o
Many things full my head
I just want make you bend
Make we ghen ghen o
Many don try put asunder but me i dey tell them pele oh
So if we get quanta
Just come for this side make we reason the matter oh
What is the reason for your number six
(Na to reason)
If you get am Make you use am well well
(Reason)
What is the reason for your number six
(Na to Reason)
Me i just wan dey my dey
No be play
Dey dey dey dey
Na money i dey reason no dey bother me
Make nobody start to tell me wetin i no need
If na plug wey you want i go give you brotherly
Make you know i dey for you so you go dey for me
Na money i dey reason no dey bother me
Make nobody start to tell me wetin i no need
If na cash or na transfer i go wire you
Make you no disturb me i dey reason brotherly
Written by: Christian David Nwokocha, Obaletin Joseph
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...