album cover

Another Man

1358Soul2026
album cover
Another Man è stato pubblicato il 19 giugno 2026 da BLUEDREAMS ENTERTAINMENT come parte dell'album Love Like Mr Bassey
Data di uscita19 giugno 2026
EtichettaBLUEDREAMS ENTERTAINMENT
LinguaEnglish
BPM88
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Wayemi
I bin don join the navy
7th battalion
Dem don shave my head
Wayemi
Maybe your friends go love me
I don do everything
Everything we plan
Why why why
Why you leave me fly
Why why why
I for treat you right
But you love another man
Instead of loving me
You love another man
Instead of loving me
You kiss another man
Instead of kissing me
You love another man
Instead of loving me
Everything you ask me I dey
And if I never get I find and I pray
Heavenly Father know say I pray
How I wan take love another again
Me I want to chase you
I can never change you
Wetin him give you
Wey I no fit give you
Why why why why why
Why you leave me fly
Why why why why why
I for treat you right
But you love another man
Instead of loving me
You love another man
Instead of loving me
You kiss another man
Instead of kissing me
You love another man
Instead of loving me
Written by: Bassey Kenneth

Footer Shazam

Seleziona lingua:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Seguici

Loading...