album cover
Brkfst
453
Music
Brkfst è stato pubblicato il 13 febbraio 2026 da RainLabs come parte dell'album Brkfst - Single
album cover
Più popolari
Ultimi 7 giorni
00:35 - 00:40
Brkfst è stata scoperta più frequentemente a circa 35 secondi dall'inizio la canzone durante la settimana passata
00:00
00:35
00:50
01:00
01:05
01:25
01:30
01:50
00:00
02:31

Crediti

PERFORMING ARTISTS
OPPSIN
OPPSIN
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oluwafemi Titilope Gideon
Oluwafemi Titilope Gideon
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
OPPSIN
OPPSIN
Producer

Testi

Lemme alone make I live my life o
When dem dey see me dem call me psycho
Wetin I dey feel omo no be chaise o
Gimme a rosco Inna for night o
Shey you go pass me the fatty jumbo
Inna me highway I dey on choco
Cover my face me I dey on mask o
Inna me smoke some Brkfst
BRIDGE:
Say me I Roll e my Igbo
Gimme a puff and I go jonze
Only me or am I alone
Cash e my lotto
All my ganja boy and their Kito
Gimme a shot casamigos
 Am I up am I below
Carry my cross on the low
Lemme I drink Inna pito
Say the boy e don kolo
E don dey shoot Ronaldo
Say me I fine cinemato
CHORUS:
Ebelebe
Hmm Ebelebe
Say me I roll e my Igbo ooo
When I am alone ooo
 Ebelebe (na na na na)
Hmm
Ebelebe
Say me I roll e my igbo ooo
When I am alone ooo
Ebelebe
VERSE 2:
Natural nicotine
BRKFST mess witima dopamine
eyes e red like Phenolphthalein
Maka coolu temper witi cellophane
Be like ogbanje
On highway with Aj
it’s Friday
I bin Dey calling kwande
Make no sinner man come in my way
Make no jiga boy see my craze
BRIDGE:
Say me I Roll e my Igbo
Gimme a puff and I go jonze
Only me or am I alone
Cash e my lotto
All my ganja boy and their Kito
Gimme a shot casamigos
 Am I up am I below
Carry my cross on the low
Lemme I drink Inna pito
Say the boy e don kolo
E don shoot Ronaldo
Say me I fine cinemato
CHORUS:
Ebelebe
Hmm Ebelebe
Say me I roll e my Igbo ooo
When I am alone ooo
 Ebelebe (na na na na )
Hmm
Ebelebe
Say me I roll e my igbo ooo
When I am alone ooo
Ebelebe
Written by: Oluwafemi Titilope Gideon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...