album cover
For Me
album cover
For Me è stato pubblicato il 18 febbraio 2026 da Inner Circle Entertainment Ltd. come parte dell'album GIZMODE - EP
18 febbraio 2026
EtichettaInner Circle Entertainment Ltd.
LinguaEnglish
BPM
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Gizmo
Gizmo
Robo robo no sweet pass Amina
Shey you no go let me down?
Amina, Amina oh
Only you wey dey my mind, Amina
Shey you no go let me down?
Amina, Amina oh
Figure 8 oh, you over sabi oh
Shine like albino
Make I rest my head for your pillow
And I dey for you, my lady
Ogbono feli feli
Tell me when you ready
Shey you go dey for me?
Shey you dey for me? shey you dey?
Shey you dey for me? shey you dey?
Shey you dey for me? shey you dey?
Shey you dey for me? shey you dey?
Robo robo no sweet pass Amina
Shey you no go let me down? (Shey you no go let me down?)
Amina, Amina oh
Only you wey dey my mind, Amina
Shey you no go let me down?
Amina, Amina oh
Take a calendar, baby
Make we go sip some rosé
She fine like wine, if you understand me (If you understand me)
Ogini k'i chòrò, I go dey here tomorrow
Only for you
'Cause girl, you dey take my breath away
Figure 8 oh, you over sabi oh
Shine like albino
Make I rest my head for your pillow
And I dey for you, my lady
Ogbono feli feli
Tell me when you ready
Shey you go dey for me?
Shey you dey for me? shey you dey?
Shey you dey for me? shey you dey?
Shey you dey for me? shey you dey?
Shey you dey for me? shey you dey?
Robo robo
Shey you no go let me down (Robo robo)
Amina, Amina oh
Robo robo
Shey you no go let me down (Robo robo)
Amina, Amina oh
Written by: Gideon Chidiebere, great udhe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...