album cover
Lungu
169
Music
Lungu è stato pubblicato il 23 febbraio 2026 da Independent come parte dell'album Lungu - Single
album cover
Data di uscita23 febbraio 2026
EtichettaIndependent
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM

Testi

Take me out of lungu ah
Make my life no jugu ja
See me I've been fighting o
Make my life e no meaningless
Take me out of lungu ah
Make my life no jugu ja
See me I've been fighting o
Make my life e no meaningless
Journey of a thousand miles
I go waka am for three nights
Just to get the money make I feel fine
Cos arifin ti poju and I can't fight
Lost my confidence
All the girls dem no reply
And no be sey I dey feel shy
Ko sowo lowo ****
So dem decline me ooo
Ki n le pawo
I waka waka steadily wo ago
Sometimes pe padi mi pablo
Motivation we gats to buy the lambo
Ye ye ye ye
Ki n le pawo
I waka waka steadily wa go
Some times me I drink ogogoro
But I still pray make the convoy prado
Ye ye ye ye
Ki n le pawo
I waka waka steadily wo ago
Sometimes pe padi mi Pablo
Motivation we gats to buy the lambo
Ye ye ye ye
Ki n le pawo
I waka waka steadily wa go
Some times me I drink ogogoro
But I still pray
Make the convoy prado
Ye ye ye ye
Take me out of lungu ah
Make my life no jugu ja
See me I've been fighting o
Make my life e no meaningless
Take me out of lungu ah
Make my life no jugu ja
See me I've been fighting o
Make my life e no meaningless
Ki n le pawo
I waka waka steadily wo ago
Sometimes pe padi mi Pablo
Motivation we gats
To buy the Lambo
Ye ye ye ye
Ki n le pawo
I waka waka steadily wa go
Some times me I drink ogogoro
But I still pray
Make the convoy Prado
Ye ye ye ye
Ki n le pawo
I waka waka steadily wo ago
Sometimes pe padi mi Pablo
Motivation we gats
To buy the Lambo
Ye ye ye ye
Ki n le pawo
I waka waka steadily wa go
Some times me I drink ogogoro
But I still pray
Make the convoy Prado
Ye ye ye ye
Written by: Opeyemi Philip Oyeyipo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...