album cover
Real Me
6439
World
Real Me è stato pubblicato il 11 marzo 2022 da Dvpper Digital come parte dell'album Rafat
album cover
AlbumRafat
Data di uscita11 marzo 2022
EtichettaDvpper Digital
LanguageEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM104

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Lyta
Lyta
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Lyta
Lyta
Composer
Rhedi
Rhedi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Rhedi
Rhedi
Producer

Testi

[Intro]
Bhadman Rhedi
Bhadman Rhedi
Whoa-whoa-whoa
Whoa-whoa-whoa, ah-ah, ah
Whoa, ah-ah, ah
I no when the man
Oh-oh, ooh
From my yard
From my yard
[Verse 1]
Everythin' I do, blessings up and down
See my life don change from now
I'm the hottest boy in town
Gone are those days when man been dey frown
Brother, I don't understand
Why you wan mix my water with sand?
Tẹ ba so mi mọlẹ, mo ma ja
Wọn le, wọn le, ṣẹ ri wọn, wọn ma ba
[Chorus]
Nothin' bad mind fit do wey fit comot joy for my life
Na God dey bless the boy multiple blessings fall for my yard
On low key, mo n jaye mi oh, please, don't kill my vibe
Na serious matter for this place I'm singin' this song from my heart
[Refrain]
Waka go from my yard, from my yard
Waka go from my yard, from my yard
Waka go from my yard, from my yard
Waka go from my yard, from my yard
[Verse 2]
I thought you mean me well
But, e no show for your eyes oh
You for put me inside well
If I give you the chance oh
I thought you mean me well
But, e no show for your eyes oh, ah
[Verse 3]
If I give you the chance oh
Plenty blessings for mi yard
Plenty blessings for mi yard
Blessings for mi yard
Yard oh
Me and my guys just dey shine
Na everyday we dey fly
Higher
[Chorus]
Nothin' bad mind fit do wey fit comot joy for my life
Na God dey bless the boy multiple blessings fall for my yard
On low key, mo n jaye mi oh, please, don't kill my vibe
Na serious matter for this place I'm singin' this song from my heart
[Refrain]
Waka go from my yard, from my yard
Waka go from my yard, from my yard
Waka go from my yard, from my yard
Sunshine on the Mix
Waka go from my yard, from my yard
Written by: Lyta, Rhedi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...